Listen and read the lyrics of "Jangilova" by Seyi Shay below, Download the audio of Jangilova (Prod. By Del B) Mp3 Your browser ...

Listen and read the lyrics of "Jangilova" by Seyi Shay below, Download the audio of Jangilova (Prod. By Del B) Mp3
It’s Del B on the beat
VERSE 1
The Love I get for you, e doubllle times 2
Somebody go wound o, e fi fail.
Baby baby boo, nobody but you, no even think am o
BRIDGE
On to sey,
Baba Janeti o
Tell me sey e dey love o
Sey nah him first come first o
Wetin him do one thing
Me sefi dey love o
Many people dey talk e yeh, baby na you o oo
Believe me
CHORUS
Sey the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Haha, Chai!, Baby!)
The love I get for you o, believe me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you (Chai) no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o
E be jangilova
VERSE 2
Hey!!! Baby believe o, believe o, no be fake o (Chai!)
Many have come and go, but me am here to stay
To serve you as my king o (Hey!!!)
My heart dey beat for you, body dey shake for you
Who wan sey no be you o
BRIDGE
On to sey,
Baba Janet o
See na him dey love o
See nah him first come first o
Sey one thing do one thing ehhh
CHORUS
Sey the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Hahaa, Chai!, Baby!)
The love I get for you o, believe me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you (Chai!) no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o
E be jangilova
(BEATS………)
The love I get for you, baby mo, no be here o
E be jangilova
Ha!, hey hey hey baby
The love I get for you o o, no be man made o
E be jangilova
Baby believe me, sey the love I get for you o Chai!
Body o, my body e be jangilova
Na from o na from apple o
The love I get for you o o, na divide o
E be jangilova

COMMENTS