$type=ticker$count=12$cols=4$cate=0

P Square – OMG (Free Me) + Lyric

OMG (Free Me) Artwork Nigeria's profoundly gifted VIP twins P-Square are back with another pivotal single that is without a doubt going ...

OMG (Free Me) Artwork

Nigeria's profoundly gifted VIP twins P-Square are back with another pivotal single that is without a doubt going to shutdown the clubs. They labeled this "OMG". "OMG" is one track you can't avoid moving to.

Download & Enjoy!!



Download Music: P Square – OMG (Free Me)

Read the Lyrics of OMG (Free Me) by P Square below:

[Intro]
Oh my God oh x2
Dem dey dey speculate
Oya free me now

[Verse 1]
Wen we come around
we dey shut dem city down
We dey rock and boogey down
We dey pop champagne
Nd we no dey drown oh
Why dey dey frown
Why u dey frown
Wen we dey ur town
Why b say u no dey look around
Den u go know say no be mouth oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na d collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2

[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad x2
No b man oh x2
Na God eh x3
Free me now

[Chorus x2]
Oya make u free meX2
Free me
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

[Verse 2]
Why u dey analyze
Why u dey vex and criticise
Na ma time
I dey utilize
We dey make my account dey arise
If u sit down dere dey look oh
Ur bank alert go dey minimize oh
Nd if u won wear ma shoes oh
Unwanu Check am out
Whether na ur size oh
Oh my God oh x2
Dem say we dey jazz oh X2
Some people dey mad oh
say na juju we dey add oh
Na the collabo
Wey we dey do
With our God oh
na hin dey yakata
Dey work oh
Nobi today x2

[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God ehx2
Free me now

[Chorus]
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)
Oh my God oh x2
MusicNg.com
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh x2;
Dem dey dey speculate

[Hook]
Dem dey hide
Like ray Charles
Some of dem dey wonder
Like steven wonder
How we dey glad (dey glad)
No b man oh x2
Na God eh x2
Free me now

[Chorus x2]
Oya make u free me
Free me x2
Be yourself
U Can never be me (omo na God oh)

COMMENTS

BLOGGER
Name

Albums,16,Downloads,400,Ent-News,127,Lyrics,96,Mixtape,13,Mp3,289,Trending,39,Video,134,
ltr
item
MyBlog - just for a test: P Square – OMG (Free Me) + Lyric
P Square – OMG (Free Me) + Lyric
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEi08Z4Dl2FyRetPAG0hHSn9tUblPxcG4RNM3tf8jfQS-yDC-fP1xKFZ6_HO_sO0-FBI4PFpq5IkW4gp5nsQDIJJ-E9n4rujndwEgIbII5UAz_YCO67jqirRmGIqNeHxfwAjTgFIseTVZH12/s1600/pqsquare-OMG-free-me.jpg
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEi08Z4Dl2FyRetPAG0hHSn9tUblPxcG4RNM3tf8jfQS-yDC-fP1xKFZ6_HO_sO0-FBI4PFpq5IkW4gp5nsQDIJJ-E9n4rujndwEgIbII5UAz_YCO67jqirRmGIqNeHxfwAjTgFIseTVZH12/s72-c/pqsquare-OMG-free-me.jpg
MyBlog - just for a test
https://forblasttest.blogspot.com/2015/09/p-square-omg-free-me-lyric.html
https://forblasttest.blogspot.com/
https://forblasttest.blogspot.com/
https://forblasttest.blogspot.com/2015/09/p-square-omg-free-me-lyric.html
true
2280827768279817696
UTF-8
Loaded All Posts Not found any posts VIEW ALL Readmore Reply Cancel reply Delete By Home PAGES POSTS View All RECOMMENDED FOR YOU LABEL ARCHIVE SEARCH ALL POSTS Not found any post match with your request Back Home Sunday Monday Tuesday Wednesday Thursday Friday Saturday Sun Mon Tue Wed Thu Fri Sat January February March April May June July August September October November December Jan Feb Mar Apr May Jun Jul Aug Sep Oct Nov Dec just now 1 minute ago $$1$$ minutes ago 1 hour ago $$1$$ hours ago Yesterday $$1$$ days ago $$1$$ weeks ago more than 5 weeks ago Followers Follow THIS PREMIUM CONTENT IS LOCKED STEP 1: Share to a social network STEP 2: Click the link on your social network Copy All Code Select All Code All codes were copied to your clipboard Can not copy the codes / texts, please press [CTRL]+[C] (or CMD+C with Mac) to copy Table of Content